Difference between revisions of "manchi"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Name wey person dey call person wey [im]] and am be friend wey close. | + | * Name wey person dey call person wey [[im]] and am be friend wey close. |
:* {{ux|dv| You be my '''manchi''' so I no go sell wetin no good for you.|(NSC_2021, You are my buddy so I wont sell whats bad to you.)}} | :* {{ux|dv| You be my '''manchi''' so I no go sell wetin no good for you.|(NSC_2021, You are my buddy so I wont sell whats bad to you.)}} | ||
:* {{ux|dv| My '''manchi''' dey marry next weekend.|(NSC_2021, My friend is getting married next weekend.)}} | :* {{ux|dv| My '''manchi''' dey marry next weekend.|(NSC_2021, My friend is getting married next weekend.)}} | ||
Revision as of 12:33, 1 December 2021
Naija
Etymology
From: man
Pronunciation
- mánʧɪ̀
Noun
- Name wey person dey call person wey im and am be friend wey close.
- You be my manchi so I no go sell wetin no good for you. — (NSC_2021, You are my buddy so I wont sell whats bad to you.)
- My manchi dey marry next weekend. — (NSC_2021, My friend is getting married next weekend.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: man