Difference between revisions of "mugu"
| Line 8: | Line 8: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | * Sey person de do like say e no get sense and [[e]] no sharp at all | + | * Sey person de do like say e no get sense and [[e]] no sharp at all wey be sey dey fit deceive quick quick. |
:* {{ux|dv| Dat babe don turn you to '''mugu'''. |(NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)}} | :* {{ux|dv| Dat babe don turn you to '''mugu'''. |(NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)}} | ||
:* {{ux|dv|As you be '''mugu''' na im make dem scam you.|(NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)}} | :* {{ux|dv|As you be '''mugu''' na im make dem scam you.|(NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)}} | ||
Revision as of 15:48, 3 December 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- múgù
Adjective
- Sey person de do like say e no get sense and e no sharp at all wey be sey dey fit deceive quick quick.
- Dat babe don turn you to mugu. — (NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)
- As you be mugu na im make dem scam you. — (NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: fool, gullible