Difference between revisions of "mugu"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''unknown''
+
From: Hausa ''mugunta'' meaning ''evil, wicked, bad''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* múgù
 
* múgù
Line 8: Line 8:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Sey person de do like say e no get sense and [[e]] no sharp at all wey be sey dey fit deceive quick quick.
+
* Sey person wey no get sense, wey no sharp at all wey be sey dey fit use small ting take deceive am quick quick.
 
:* {{ux|dv| Dat babe don turn you to '''mugu'''. |(NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)}}
 
:* {{ux|dv| Dat babe don turn you to '''mugu'''. |(NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)}}
 
:* {{ux|dv|As you be '''mugu''' na im make dem scam you.|(NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)}}
 
:* {{ux|dv|As you be '''mugu''' na im make dem scam you.|(NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)}}

Revision as of 12:25, 6 December 2021

Naija

Etymology

From: Hausa mugunta meaning evil, wicked, bad

Pronunciation

  • múgù


Adjective

  • Sey person wey no get sense, wey no sharp at all wey be sey dey fit use small ting take deceive am quick quick.
  • Dat babe don turn you to mugu.  — (NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)
  • As you be mugu na im make dem scam you.  — (NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: fool, gullible