Difference between revisions of "mugu"
Bernardcaron (talk | contribs) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | * Make person wey no get sense, wey no sharp at all wey be sey dey fit use small ting take deceive am quick quick. |
:* {{ux|dv| Dat babe don turn you to '''mugu'''. |(NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)}} | :* {{ux|dv| Dat babe don turn you to '''mugu'''. |(NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)}} | ||
:* {{ux|dv|As you be '''mugu''' na im make dem scam you.|(NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)}} | :* {{ux|dv|As you be '''mugu''' na im make dem scam you.|(NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)}} |
Revision as of 09:04, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: Hausa mugu, 'evil, wicked, bad'
Pronunciation
- múgù
Adjective
- Make person wey no get sense, wey no sharp at all wey be sey dey fit use small ting take deceive am quick quick.
- Dat babe don turn you to mugu. — (NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)
- As you be mugu na im make dem scam you. — (NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: fool, gullible