Difference between revisions of "paddyman"

Line 10: Line 10:
 
* Person wey be sey im and anoder person no come from di same [[papa]] and [[mama]] but like demsef well well.
 
* Person wey be sey im and anoder person no come from di same [[papa]] and [[mama]] but like demsef well well.
 
:* {{ux|dv|My '''paddyman''' dey marry dis Saturday.|(NSC_2021, My best friend is getting married on Saturday.)}}
 
:* {{ux|dv|My '''paddyman''' dey marry dis Saturday.|(NSC_2021, My best friend is getting married on Saturday.)}}
:* {{ux|dv| '''Paddyman''' sey imno dey come club today because say im babe dey around.|(NSC_2021, My friend is not coming to the club today because his girlfriend is around.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Paddyman''' sey im no dey come club today because say im babe dey around.|(NSC_2021, My friend is not coming to the club today because his girlfriend is around.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[paddy]], [[paddy paddy]]
 
* [[paddy]], [[paddy paddy]]

Revision as of 20:49, 17 December 2021

Naija

Etymology

From: English buddy and man

Pronunciation

  • pàdìmân

Play Play

Noun

  • Person wey be sey im and anoder person no come from di same papa and mama but like demsef well well.
  • My paddyman dey marry dis Saturday.  — (NSC_2021, My best friend is getting married on Saturday.)
  • Paddyman sey im no dey come club today because say im babe dey around.  — (NSC_2021, My friend is not coming to the club today because his girlfriend is around.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: friend