Difference between revisions of "paddyman"
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pàdìmân | * pàdìmân | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-paddyman.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-paddyman.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-paddyman.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 07:17, 3 January 2022
Naija
Etymology
From: English buddy and man
Pronunciation
- pàdìmân
Noun
- Person wey be sey im and anoder person no come from di same papa and mama but like demsef well well.
- My paddyman dey marry dis Saturday. — (NSC_2021, My best friend is getting married on Saturday.)
- Paddyman say im no dey come club today because say im babe dey around. — (NSC_2021, My friend is not coming to the club today because his girlfriend is around.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: friend