Difference between revisions of "burst"

Line 33: Line 33:
 
#:* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[story]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}}
 
#:* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[story]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}}
 
=====Two seconds everyting burst=====
 
=====Two seconds everyting burst=====
−
# Make someting happen sharpally.
+
* Make someting happen sharpally.
−
#:*  {{ux|dv| Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. '''Two seconds everyting burst'''. |(NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground.)}}
+
:*  {{ux|dv| Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. '''Two seconds everyting burst'''. |(NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to get excited''
 
* English: ''to get excited''

Revision as of 14:11, 10 April 2022

Naija

Etymology

From: English burst

Pronunciation

bɔ̂st

Play Play

Verb

  1. Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
    Dis nylon don burst.  — (NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)
    I go burst your tire if you no pay me my money.  — (NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
  2. Make kasala happen.
    • Wahala don burst for market today.  — (NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)
    • If you feel sey you go dey talk anyhow for here, hold yourself because e get as you go talk reach, e go burst for here.  — (NSC_2021,If you feel that you can say whatever you want, apply some caution because there are things you can say you’ll cause commotion here.)
  3. Make person come somewhere.
    • De tink sey show don over, but as we burst out like dis ehn, see doings!  — (NSC_2021,They thought that the show was over, but as we emerged, a lot began to happen.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: burst, puncture

Idioms

Burst my brain
  1. When someting dey sweet person for body.
    • Dis gbedu dey burst my brain.  — (NSC_2021,I really like this song.)
  2. Make person hear wetin e no plan to hear.
    • My sister burst my head with dat story wey she yarn us yesterday.  — (NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)
Two seconds everyting burst
  • Make someting happen sharpally.
  • Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. Two seconds everyting burst.  — (NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground.)

Translations

  • English: to get excited