Difference between revisions of "G plus"
(→Noun) |
|||
| Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey dey do [[yahoo]] con dey add [[jazz]] join am. | * Person wey dey do [[yahoo]] con dey add [[jazz]] join am. | ||
| − | :* {{ux|dv| I dey hear sey [[G]] no dey work again, sey na '''G plus''' full di area. |( | + | :* {{ux|dv| I dey hear sey [[G]] no dey work again, sey na '''G plus''' full di area. |(NSC_2021, I heard that internet fraud is no longer popular, it's now internet fraud mixed with juju.)}} |
| − | :* {{ux|dv|Di way I take see dat boy [[doings]], I dey suspect sey dat boy don dey do '''G-plus'''. |( | + | :* {{ux|dv|Di way I take see dat boy [[doings]], I dey suspect sey dat boy don dey do '''G-plus'''. |(NSC_2021, The way that boy behaves, I suspect that he is now an internet fraudster and he does some juju too.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Latest revision as of 17:46, 18 September 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English letter G and plus
Pronunciation
- d͡ʒȋplɔ̀s
Noun
- I dey hear sey G no dey work again, sey na G plus full di area. — (NSC_2021, I heard that internet fraud is no longer popular, it's now internet fraud mixed with juju.)
- Di way I take see dat boy doings, I dey suspect sey dat boy don dey do G-plus. — (NSC_2021, The way that boy behaves, I suspect that he is now an internet fraudster and he does some juju too.)
Synonym
Translation
- English: internet fraud with juju