Difference between revisions of "burst"
(→Verb) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot. | #Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot. | ||
− | #: {{ux|dv|Dis nylon don '''burst'''.|( | + | #: {{ux|dv|Dis nylon don '''burst'''.|(This plastic bag has been punctured.)}} |
− | #: {{ux|dv|I go '''burst''' your tire if you no pay me my money.|( | + | #: {{ux|dv|I go '''burst''' your tire if you no pay me my money.|( I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)}} |
# Make [[kasala]] happen. | # Make [[kasala]] happen. | ||
− | #:* {{ux|dv| Wahala don '''burst''' for market today.|( | + | #:* {{ux|dv| Wahala don '''burst''' for market today.|(There was serious confusion at the market today.)}} |
− | #:* {{ux|dv| If you feel sey you go dey talk anyhow for here, hold yourself because e get as you go talk reach, e go '''burst''' for here.|( | + | #:* {{ux|dv| If you feel sey you go dey talk anyhow for here, hold yourself because e get as you go talk reach, e go '''burst''' for here.|(If you feel that you can say whatever you want, apply some caution because there are things you can say you’ll cause commotion here.)}} |
# Make person come somewhere. | # Make person come somewhere. | ||
− | #:* {{ux|dv| De tink sey show don over, but as we burst out like dis ehn, see doings!|( | + | #:* {{ux|dv| De tink sey show don over, but as we burst out like dis ehn, see doings!|(They thought that the show was over, but as we emerged, a lot began to happen.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 18:35, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: English burst
Pronunciation
bɔ̂st
Verb
- Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
- Dis nylon don burst. — (This plastic bag has been punctured.)
- I go burst your tire if you no pay me my money. — ( I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
- Make kasala happen.
- Wahala don burst for market today. — (There was serious confusion at the market today.)
- If you feel sey you go dey talk anyhow for here, hold yourself because e get as you go talk reach, e go burst for here. — (If you feel that you can say whatever you want, apply some caution because there are things you can say you’ll cause commotion here.)
- Make person come somewhere.
- De tink sey show don over, but as we burst out like dis ehn, see doings! — (They thought that the show was over, but as we emerged, a lot began to happen.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: burst, puncture
Idioms
Burst my brain
- When someting dey sweet person for body.
- Dis gbedu dey burst my brain. — (NSC_2021,I really like this song.)
- Make person hear wetin e no plan to hear.
Two seconds everyting burst
- Make someting happen sharpally.
- Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. Two seconds everyting burst. — (NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground. Immediately, I ran!)
Translations
- English: get excited, surprised, immediately