Difference between revisions of "ozuo"
Line 14: | Line 14: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Person wey dey do like who no get sense. | * Person wey dey do like who no get sense. | ||
− | :* {{ux|dv| You no see | + | :* {{ux|dv| You no see sey traffic light don show red? Why you no stop? You be '''ozuo'''.| (Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)}} |
:* {{ux|dv| If de no be '''ozuo''' wetin go make dem dey trow dirty for road. |(If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)}} | :* {{ux|dv| If de no be '''ozuo''' wetin go make dem dey trow dirty for road. |(If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)}} | ||
Latest revision as of 06:11, 9 September 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
from Bini ozuo, 'foolish person'
Pronunciation
- ɔ̀zwɔ̀
Adjective
- Person wey dey do like who no get sense.
- You no see sey traffic light don show red? Why you no stop? You be ozuo. — (Didn't you see that the traffic light was red? Why didn't you stop? You are a fool!)
- If de no be ozuo wetin go make dem dey trow dirty for road. — (If they are not fools, what will make them throw dirt on the road?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fool