Difference between revisions of "ogbonge"
Line 8: | Line 8: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * Sey someting make sense die because sey [[e]] dey correct well well. | + | * Sey someting make sense die because sey [[e]] dey correct well well. / Sey someting get better quality. |
:* {{ux|dv| I collect one '''ogbonge''' watch for my oga last month.|(I was gifted a designer wristwatch by my boss last month.)}} | :* {{ux|dv| I collect one '''ogbonge''' watch for my oga last month.|(I was gifted a designer wristwatch by my boss last month.)}} | ||
:* {{ux|dv|Everything wey I dey sell for dis my shop na '''ogbonge''', I no dey sell fake.|(Everything I sell here is original. I do not sell fake goods.)}} | :* {{ux|dv|Everything wey I dey sell for dis my shop na '''ogbonge''', I no dey sell fake.|(Everything I sell here is original. I do not sell fake goods.)}} |
Latest revision as of 07:24, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ògbóngɛ́
Adjective
- Sey someting make sense die because sey e dey correct well well. / Sey someting get better quality.
- I collect one ogbonge watch for my oga last month. — (I was gifted a designer wristwatch by my boss last month.)
- Everything wey I dey sell for dis my shop na ogbonge, I no dey sell fake. — (Everything I sell here is original. I do not sell fake goods.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: original, correct