ogbonge
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ògbóngɛ́
Adjective
- Sey someting make sense die because sey e dey correct well well.
- I collect one ogbonge watch for my oga last month. — (NSC_2021, I was gifted a designer wristwatch by my boss last month.)
- Everything wey I dey sell for dis my shop na ogbonge, I no dey sell fake. — (NSC_2021, Everything I sell here is original. I do not sell fake goods.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: original, correct