para
Naija
Etymology
From English: vex
Pronunciation
- párà
Definition
say person dey vex con dey shout join am.
Verb
- Dis para wey you dey para na because of wetin now? — (why are you this angry?)
- na para she dey para since — (She has been acting irritated all day. )
Synonyms
Antonyms
laugh,jolly, play, shine teeth
Translations
English: Fury, angry