mugu
Revision as of 16:39, 14 October 2021 by 160.152.131.86 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''unknown'' ===Pronunciation=== * múgù <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Adjective=== * Sey de do...")
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- múgù
Adjective
- Sey de do like person wey no get sense and e no sharp at all wy be sey dey fit deceive quick quick.
- Dat babe don turn you to mugu. — (NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)
- As you be mugu na im make dem scam you. — (NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: fool, gullible