paddyman

Revision as of 16:29, 26 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English buddy and man

Pronunciation

  • pàdìmân

Play

Noun

  • Person wey be sey im and anoder person no come from di same papa and mama but like demsef well well.
  • My paddyman dey marry dis Saturday.  — (NSC_2021, My best friend is getting married on Saturday.)
  • Paddyman say im no dey come club today because say im babe dey around.  — (NSC_2021, My friend is not coming to the club today because his girlfriend is around.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: friend