akata
Naija
Alternative form
Etymology
From: Yoruba akata meaning wild cat
Pronunciation
- àkátá
Noun
- Oyibo person wey im papa papa come from Africa.
- Tolu be akata. — (Egbokhare_2020, Tolu is African-American.)
Synonyms
Translation
- English: African-American
Adjective
- Woman wey marry akata man no fit make her husband Nigerian citizen. — (bbc__101141, A woman may not be able to make her African American husband become a Nigerian citizen.)
- Goment say e no get how dis akata kontries wan take chook mouth for Nigeria democracy as dem too dey practise democracy. — (bbc__54535, The government is aware that democratic countries cannot interfere in Nigeria's democracy.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: Foreign countries