hardman

Naija

Etymology

From: English hard and man

Pronunciation

  • hádmân

Play Play

Noun

Na guy wey dey cult or sabi do wetin dey pain people with strong mind.

  • Make una free am o, na hardman o.  — (Egbokhare_2021 Please leave him alone; he is a dangerous man.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: a tough person, a cultist