coconut water
Naija
Alternative forms
Etymology
From English coconut water
Pronunciation
- kòkònɔ́t wɔ̀tá
Noun
- Water wey dey for inside coconut.
- No drink coconut water. E dey make person no know book. — (Egbokhare_2020, Do not drink coconut water because it makes someone to be unintelligent.)=
Related forms
Translations
- English: coconut water.