bulala
Naija
Etymology
From: Hausa "bulala" for cane
Pronunciation
- bùlálà
Noun
Tiny stick or horse skin wey de dey use de dey use flog person.
- As teacher enter class with bulala everybody couple up. — (NSC_Abonyi_2020, When the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)
Synonyms
Translations
- English: horsewhip, cane
Verb
- Make person take tiny stick rope pepper anoder person or ting.
- I go bulala you o. — (Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)
- Sey man sabi nack with woman.
- Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat. — (NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)
Synonyms
Translations
- English: to flog, to have sex