gbana

Revision as of 15:08, 5 October 2021 by 169.159.118.224 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''gbana'' meaning ''smoking ice'' ===Pronunciation=== * gbáná <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba gbana meaning smoking ice

Pronunciation

  • gbáná


Noun

  • Name of wetin people de smoke wey dey make dem high.
  • All dis smallsmall children don dey take gbana.  — (NSC_2021, These young children are taking marijuana.)
  • If popo see you with gbana, your own don finish.  — (NSC_2021, If you are caught with the possession of hard drug by the police, you'll be in serious trouble.)

Synonym

Translation

  • English: marijuana