mugu

Revision as of 16:39, 14 October 2021 by 160.152.131.86 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''unknown'' ===Pronunciation=== * múgù <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Adjective=== * Sey de do...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • múgù


Adjective

  • Sey de do like person wey no get sense and e no sharp at all wy be sey dey fit deceive quick quick.
  • Dat babe don turn you to mugu.  — (NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)
  • As you be mugu na im make dem scam you.  — (NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: fool, gullible