manchi

Revision as of 14:33, 1 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: man

Pronunciation

  • mánʧɪ̀



Noun

  • Name wey person dey call person wey im and am be friend wey close.
  • You be my manchi so I no go sell wetin no good for you.  — (NSC_2021, You are my buddy so I wont sell whats bad to you.)
  • My manchi dey marry next weekend.  — (NSC_2021, My friend is getting married next weekend.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: man