gbana

Revision as of 15:14, 15 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: Yoruba gbana meaning smoking ice

Pronunciation

  • gbáná

Play Play

Noun

  • Name of wetin people de smoke wey dey make dem high.
  • All dis smallsmall children don dey take gbana.  — (NSC_2021, These young children are taking marijuana.)
  • If popo see you with gbana, your own don finish.  — (NSC_2021, If you are caught with the possession of hard drug by the police, you'll be in serious trouble.)

Synonym

Translation

  • English: marijuana