jonse

Revision as of 18:52, 15 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English jones

Pronunciation

  • d͡ʒȏnz


Adjective

  • Sey person no sharp for someting wey e suppose sharp for instead, e dey do like person wey no get sense.
  • Guy no dey jonse yourself.  — (NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)
  • I jonse myself for dat deal wey I do last week.  — (NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: fool

Verb

  • Make dem use cunny cunny way take collect someting from person.
  • I no dey tell you sey you no sharp, I just dey tell you sey dose guys fit jonse you if you no open eye well.  — (NSC_2021, I'm not saying that you are not wise, I'm just saying that if you are not alert those guys can deceive you.)
  • Why you no dey pick my call? You want jonse me abi?  — (NSC_2021, why are you not picking my call, you want to disappoint me right?)

Related forms

jonzing

Synonym

guy

Translation

  • English: deceive, disappoint