rake

Revision as of 08:37, 5 December 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English rake

Pronunciation

  • rêk

Play Play


Verb

  • Make person dey vex con dey shout.
    • Why im go dey rake?  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__267, Why will he shout ?)
    • You tink sey na by to rake? Baba, show your workings make we see.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Let's see what you are doing, shouting will not make a difference.)

Synonyms

[halla], vok, para

Antonyms

jolly,

Translations

English: Shout