vok

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English provoke

Pronunciation

  • vɔ̂k

Play Play

Verb

  • Sey person dey vex.
  • E dey vok sey person jam car wey e just buy.  — (He was furious that someone hit the car he just bought. )
  • You suppose know sey when person dey vok you no suppose dey laugh am.  — (You should know not to mock a person when they are furious.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: vex, angry, furious