rake

Naija

Etymology

From: English rake

Pronunciation

  • rêk

Play Play

Verb

  • Make person dey vex con dey shout upandown dey do like sey e want scatter ground.
    • Why im go dey rake?  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__267, Why will he shout?)
    • You tink sey na by to rake? Baba, show your workings make we see.  — (Let's see what you are doing, shouting will not make a difference.)

Synonyms

hala, vok, para

Antonyms

jolly

Translations

English: Shout