akata

(Redirected from Akata)

Naija

Alternative form

Etymology

From: Yoruba akata wild cat

Pronunciation

  • àkátá

Play Play

Noun

  • Oyibo person wey im papa or papa papa come from Africa.
  • Tolu na akata.  — (Tolu is African-American.)

Synonyms

Translation

  • English: African-American

Adjective

  • Woman wey marry akata man no fit make her husband Nigerian citizen.  — (bbc__101141, A woman may not be able to make her African American husband become a Nigerian citizen.)
  • Government say e no get how dis akata kontries wan take chook mouth for Nigeria democracy as dem too dey practice democracy.  — (bbc__54535, The government is aware that democratic countries cannot interfere in Nigeria's democracy.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Foreign countries