Difference between revisions of "abolo"

 
(7 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''unknown''
+
From: Edoid ''a-bolo'' meaning ''to peel''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
abólò
+
*àbólò
 
+
<sm2>Pcm-ng-abolo.f.ogg</sm2>
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-abolo.m.ogg</sm2>
Head wey de barb reach ground.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*{{ux|dv|Na so so '''abolo''' Johnson dey barb.|(NSC_Odirin 2020, It is always a clean-shaven hair that Johnson cuts.)}}
+
* Head wey de barb reach ground wey be sey de don comot all di hair.
*{{ux|dv|Anybodi wey dey barb '''abolo''' na bad guy.|(NSC_Odirin 2020, Anyone who keeps a clean-shaved haircut is a bad guy.)}}
+
:*{{ux|dv|Na so so '''abolo''' Johnson dey barb.|(NSC_2020, It is always a clean-shaven hair that Johnson cuts.)}}
 +
:*{{ux|dv|People dey [[believe]] sey guy wey dey barb '''abolo''' na [[baddo]].|(NSC_2020, The general belief is that any guy keeps a bald haircut is a bad guy.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Latest revision as of 21:42, 6 February 2024

Naija

Etymology

From: Edoid a-bolo meaning to peel

Pronunciation

  • àbólò

Play Play

Noun

  • Head wey de barb reach ground wey be sey de don comot all di hair.
  • Na so so abolo Johnson dey barb.  — (NSC_2020, It is always a clean-shaven hair that Johnson cuts.)
  • People dey believe sey guy wey dey barb abolo na baddo.  — (NSC_2020, The general belief is that any guy keeps a bald haircut is a bad guy.)

Synonym

gorimakpa, akpan

Translation

  • English: bald head