abolo
Naija
Etymology
From: Edoid a-bolo meaning to peel
Pronunciation
- abólò
Noun
Head wey de barb reach ground.
- Na so so abolo Johnson dey barb. — (NSC_Abonyi_2020, It is always a clean-shaven hair that Johnson cuts.)
- People dey believe sey guy wey dey barb abolo na baddo. — (NSC_Abonyi_2020, The general belief is that any guy keeps a bald haircut is a bad guy.)
Synonym
Translation
- English: bald head