Difference between revisions of "action"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
#:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no show odas good image of our kontri. |(bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)}} | #:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no show odas good image of our kontri. |(bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)}} | ||
#Make person dey [[nack]]. | #Make person dey [[nack]]. | ||
− | #:*{{ux|dv|Them talk say [[ | + | #:*{{ux|dv|Them talk say [[ogogoro]] good for men wey wan get '''action''' wey dey play with them wife then. |(katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 22:14, 17 July 2021
Naija
Etymology
From: English action
Pronunciation
- áʃɔ́n
Noun
- doings or ginger wey person get.
- See as small pikin slap you. You no get action at all o. — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
- Di action of di Police no show odas good image of our kontri. — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
- Make person dey nack.
- Them talk say ogogoro good for men wey wan get action wey dey play with them wife then. — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)
Synonyms
Translations
- English: action
Verbs
Sey person dey nack
- Because if you dey say action, maybe na action for di oda room o. — (NST_cleaned__19463, Perhaps, your saying action, could be misinterpreted to mean go and have sex in the bedroom.)
Synonyms
Translations
- English: to have sex
Adjective
Na as someting take dey ginger.
- Some Liam Neeson action film. — (bbc__90902, Action movies starring Liam Neeson.)
Translations
- English: a violent act