Difference between revisions of "action"

Line 13: Line 13:
 
#:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no show odas good image of our kontri. |(bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)}}  
 
#:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no show odas good image of our kontri. |(bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)}}  
 
#Make person dey [[nack]].
 
#Make person dey [[nack]].
#:*{{ux|dv|Them talk say [[ogogoro]] good for men wey wan get '''action''' wey dey play with them wife then. |(katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dem talk say [[ogogoro]] good for men wey wan get '''action''' wey dey play with them wife then. |(katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 15:38, 15 March 2022

Naija

Etymology

From: English action

Pronunciation

  • áʃɔ́n

Play Play

Noun

  1. doings or ginger wey person get.
    • See as small pikin slap you. You no get action at all o.  — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
    • Di action of di Police no show odas good image of our kontri.  — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
  2. Make person dey nack.
    • Dem talk say ogogoro good for men wey wan get action wey dey play with them wife then.  — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)

Synonyms

Translations

  • English: action

Verbs

Sey person dey nack

  • Because if you dey say action, maybe na action for di oda room o.  — (NST_cleaned__19463, Perhaps, your saying action, could be misinterpreted to mean go and have sex in the bedroom.)

Synonyms

Translations

  • English: to have sex

Adjective

Na as someting take dey ginger.

  • Some Liam Neeson action film.  — (bbc__90902, Action movies starring Liam Neeson.)

Translations

  • English: a violent act