akata

Naija

Etymology

From: Yoruba akata meaning wild cat

Pronunciation

  • àkátá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 12088

Noun

Oyibo person wey papa papa come from Africa.

  • Tolu be akata.  — (Egbokhare_2020, Tolu is an African American.)

Related Forms

akate

Synonyms

jand, obodo

Translation

English: African-American

Adjective

Person or place wey dey obodo oyibo.

Woman wey marry akata man no fit make her husband Nigerian citizen.  — (bbc__101141, A woman may not be able to make her African American husband become a Nigerian citizen.)
Goment say e no get how dis akata kontries wan take chook mouth for Nigeria democracy as dem too dey practise democracy.  — (bbc__54535, The government is aware that foreign countries practicing democracy cannot interfere in Nigeria's democracy.)

Related forms

akaterian, jandon

Synonyms

obodo oyibo

Antonyms

Translations

  • English: an African-American