Difference between revisions of "babalawo"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from:Yoruba
+
*From: Yoruba ''baba, oni, awọ''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
 
* Frequency in raw corpus: 5
 
* Frequency in raw corpus: 5
 
* Frequency rank in raw corpus: 11138
 
* Frequency rank in raw corpus: 11138
 
===Definition===
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
babalawo: Person wey dey do juju for people.
+
* Person wey dey do juju for people.
 
+
#:{{ux|dv|E go meet '''babalawo''' make e give am juju. |(Egbokhare_2020. He/she went to meet an oraclist for charms.)}}
 
+
#: {{ux|dv|If I see christian, if I see '''babalawo''', I go follow am word. |(IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will discuss with them.)}}
#:{{ux|dv|E go meet '''babalawo''' make e give am juju. |(He/she went to meet an oraclist for charms. (Egbokhare) )}}
 
#: {{ux|dv|If I see christian, if I see '''babalawo''', I go follow am word. |(IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to them.)}}
 
 
#: {{ux|dv|Some of di victims say dem first cari dem go '''babalawo''' shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. (bbc__91257, |Some of the victims said that they took them first to an oraclist's shrine to take an oath that they won't tell the police or anyone else about the incident.)}}
 
#: {{ux|dv|Some of di victims say dem first cari dem go '''babalawo''' shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. (bbc__91257, |Some of the victims said that they took them first to an oraclist's shrine to take an oath that they won't tell the police or anyone else about the incident.)}}
 +
#:{{ux|dv|Nearly all de '''babalawo''' wey I know dey sabi wicked. |(NSC_Legbeti_2021. Most Oraclists I know are often wicked.)}}
  
====Related Forms====
 
[[ Juju man ]], [[ jazz ]], [[ shrine ]], [[ charm ]], [[ ayelala ]] [[otumokpo ]]
 
  
 
====Synonyms====  
 
====Synonyms====  
* [[ Juju man ]], [[ native doctor ]], [[ dibia ]],
+
* [[Juju man]], [[native doctor]], [[dibia]], [[baba]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
Line 33: Line 28:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: an oraclist
+
* English: ''an oraclist, herbalist''

Revision as of 13:58, 3 March 2021

Naija

Etymology

  • From: Yoruba baba, oni, awọ

Pronunciation

  • bàbàláwó


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2803
  • Frequency in raw corpus: 5
  • Frequency rank in raw corpus: 11138

Noun

  • Person wey dey do juju for people.
  1. E go meet babalawo make e give am juju.  — (Egbokhare_2020. He/she went to meet an oraclist for charms.)
    If I see christian, if I see babalawo, I go follow am word.  — (IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will discuss with them.)
    Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. (bbc__91257,  — Some of the victims said that they took them first to an oraclist's shrine to take an oath that they won't tell the police or anyone else about the incident.)
    Nearly all de babalawo wey I know dey sabi wicked.  — (NSC_Legbeti_2021. Most Oraclists I know are often wicked.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: an oraclist, herbalist