Difference between revisions of "babalawo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(12 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | *From: Yoruba ''baba'', oni wey mean ''owner'', awọ'' wey mean ''cult'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bàbàláwō |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-babalawo.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-babalawo.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Person wey dey do juju for people. | |
− | + | :*{{ux|dv|E go meet '''babalawo''' make e give am juju. |(Egbokhare_2020. He/she went to meet an oraculist for charms.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|If I see christian, if I see '''babalawo''', I go follow am word. |(IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a native doctor, I will discuss freely with them.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Some of di victims say dem first cari dem go '''babalawo''' shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. (bbc__91257, |Some of the victims said that they took them first to a native doctor's shrine to take an oath that they won't tell the police or anyone else about the incident.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ Juju man ]], [[ native doctor ]], [[ dibia ]], | + | * [[Juju man]], [[native doctor]], [[dibia]], [[baba]], [[jazzman]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
Line 33: | Line 21: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: an | + | * English: ''an oraculist, herbalist'' |
Latest revision as of 05:25, 10 November 2022
Naija
Etymology
- From: Yoruba baba, oni wey mean owner, awọ wey mean cult
Pronunciation
- bàbàláwō
Noun
- Person wey dey do juju for people.
- E go meet babalawo make e give am juju. — (Egbokhare_2020. He/she went to meet an oraculist for charms.)
- If I see christian, if I see babalawo, I go follow am word. — (IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a native doctor, I will discuss freely with them.)
- Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. (bbc__91257, — Some of the victims said that they took them first to a native doctor's shrine to take an oath that they won't tell the police or anyone else about the incident.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: an oraculist, herbalist