Difference between revisions of "babalawo"
(→Naija) |
|||
Line 21: | Line 21: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[Juju man]], [[native doctor]], [[dibia]], [[baba]], [[jazz man]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 15:57, 4 March 2021
Naija
Etymology
- From: Yoruba baba, oni, awọ
Pronunciation
- bàbàláwó
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2803
- Frequency in raw corpus: 5
- Frequency rank in raw corpus: 11138
Noun
- Person wey dey do juju for people.
- E go meet babalawo make e give am juju. — (Egbokhare_2020. He/she went to meet an oraclist for charms.)
- If I see christian, if I see babalawo, I go follow am word. — (IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will discuss with them.)
- Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. (bbc__91257, — Some of the victims said that they took them first to an oraclist's shrine to take an oath that they won't tell the police or anyone else about the incident.)
- Nearly all de babalawo wey I know dey sabi wicked. — (NSC_Legbeti_2021. Most Oraclists I know are often wicked.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: an oraclist, herbalist