babalawo

Naija

Etymology

  • From: Yoruba baba, oni, awọ

Pronunciation

  • bàbàláwō

Play Play

Noun

  • Person wey dey do juju for people.
  • E go meet babalawo make e give am juju.  — (Egbokhare_2020. He/she went to meet an oraclist for charms.)
  • If I see christian, if I see babalawo, I go follow am word.  — (IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will discuss with them.)
  • Some of di victims say dem first cari dem go babalawo shrine to swear say dem no go tell police or anybodi wetin dey happen. (bbc__91257,  — Some of the victims said that they took them first to an oraclist's shrine to take an oath that they won't tell the police or anyone else about the incident.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: an oraculist, herbalist