Difference between revisions of "baby"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Pikin wey be sey e never grow to take care [[ | + | # Pikin wey be sey e never grow to take care [[imsef]] |
#:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun, |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)}} | #:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun, |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)}} | ||
#:* {{ux|dv|Oder women fit curse am say you carry dis kind '''baby''' enter under sun? |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__38, Some other women may still accuse her saying Why did you bring this little baby out in the sun ? )}} | #:* {{ux|dv|Oder women fit curse am say you carry dis kind '''baby''' enter under sun? |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__38, Some other women may still accuse her saying Why did you bring this little baby out in the sun ? )}} | ||
Line 32: | Line 32: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''a little child'', ''girlfriend'' ''doll'' | English: ''a little child'', ''girlfriend'' ''doll'' | ||
+ | |||
===Pronunciation 2=== | ===Pronunciation 2=== | ||
* bèbí | * bèbí |
Revision as of 12:01, 10 August 2021
Naija
Etymology
From: English baby
Pronunciation 1
- bébɪ̀
Noun
- Pikin wey be sey e never grow to take care imsef
- Dem say you carry dis kind baby enter under sun, — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)
- Oder women fit curse am say you carry dis kind baby enter under sun? — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__38, Some other women may still accuse her saying Why did you bring this little baby out in the sun ? )
- You talk sey grandma don dey behave like baby now. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)
- Wetin person fit call anoder person wey be sey de run tings.
- Oh baby! — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)
- Guy, when your baby go show make we know am, abi you want wait make una wedding reach? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)
- Oh baby! — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)
- Wetin be sey person like well well.
- Dis your new baby, e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy rolex o. — (NSC_Onwuegbuzia-2020, Your new baby has just been released, right? Only wealthy people wear rolex.)
- Wetin just be person own or wetin person just do.
- Di Nigerian singer talk sey im new baby go soon drop. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The Nigerian musician said his new project will soon released.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: a little child, girlfriend doll
Pronunciation 2
- bèbí
Noun
- Pikin wey be sey e never grow to take care esef
- Dem say you carry dis kind baby enter under sun, — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)
- You talk sey grandma don dey behave like baby now. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)
- Toy wey de dey buy for pikin wey resemble person.
- See as she dey carry di baby wey you buy for am upandown. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, See how she is carrying her doll you bought for her everywhere .)
- When we be small pikin if de buy toy motor for boy, de go buy baby for girl. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, When we were children, if they buy a toy car for a boy, they'll buy a doll for a girl?)
- Girl wey don mature.
- If babe don first say make you give am number raise your hand make I see. — (NSC_Onwuegbuzia-2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand. )
Related Forms
Synonyms
tata, pikin, dollbaby, babe, sisi
Antonyms
Translations
English: a little child young lady doll