Difference between revisions of "baby"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
From: English ''baby'' | From: English ''baby'' | ||
− | ===Pronunciation=== | + | ===Pronunciation 1=== |
* bébɪ̀ | * bébɪ̀ | ||
<sm2>Pcm-ng-baby1.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-baby1.f.ogg</sm2> | ||
Line 37: | Line 37: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''a little child'', ''girlfriend'' ''doll'' | English: ''a little child'', ''girlfriend'' ''doll'' | ||
+ | ===Pronunciation 2=== | ||
+ | * bèbí | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-baby2.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-baby2.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Frequency=== | ||
+ | * Frequency in NSC treebank: 8 | ||
+ | * Frequency rank in NSC treebank: 847 | ||
+ | * Frequency in raw corpus: 202 | ||
+ | * Frequency rank in raw corpus: 1321 | ||
+ | |||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | # Pikin wey be sey e never grow to take care [[esef]] | ||
+ | #:* {{ux|dv|Dem say you carry dis kind '''baby''' enter under sun, |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|You talk sey grandma don dey behave like '''baby''' now. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)}} | ||
+ | # Toy wey de dey buy for pikin wey resemble person. | ||
+ | #:* {{ux|dv| See as she dey carry di '''baby''' wey you buy for am upandown. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, See how she is carrying her doll you bought for her everywhere .)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| When we be small pikin if de buy toy motor for boy, de go buy '''baby''' for girl. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, When we were children, if they buy a toy car for a boy, they'll buy a doll for a girl?)}} | ||
+ | # Girl wey don mature. | ||
+ | #: {{ux|dv| If babe don first say make you give am number raise your hand make I see. |(NSC_Onwuegbuzia-2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand. )}} | ||
+ | |||
+ | ====Related Forms==== | ||
+ | [[nwababy]] | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | [[tata]], [[pikin]], [[dollbaby]], [[babe]], [[sisi]] | ||
+ | |||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | [[mama]] | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | English: ''a little child'' ''young lady'' ''doll'' |
Revision as of 12:24, 22 December 2020
Naija
Etymology
From: English baby
Pronunciation 1
- bébɪ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 8
- Frequency rank in NSC treebank: 847
- Frequency in raw corpus: 202
- Frequency rank in raw corpus: 1321
Noun
- Pikin wey be sey e never grow to take care esef
- Dem say you carry dis kind baby enter under sun, — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)
- Oder women fit curse am say you carry dis kind baby enter under sun? — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__38, Some other women may still accuse her saying Why did you bring this little baby out in the sun ? )
- You talk sey grandma don dey behave like baby now. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)
- Wetin person fit call anoder person wey be sey de run tings.
- Oh baby! — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)
- Guy, when your baby go show make we know am, abi you want wait make una wedding reach? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, when will your partner come around so that we can know her or do you want to wait till it's your wedding?)
- Oh baby! — (BEN_27_Boy-And-Girl_DG__96, Oh dearest.)
- Wetin be sey person like well well.
- Dis your new baby, e never tay wen e come out abi? Na chairmen dey buy rolex o. — (NSC_Onwuegbuzia-2020, Your new baby has just been released, right? Only wealthy people wear rolex.)
- Wetin just be person own or wetin person just do.
- Di Nigerian singer talk sey im new baby go soon drop. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The Nigerian musician said his new project will soon released.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: a little child, girlfriend doll
Pronunciation 2
- bèbí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 8
- Frequency rank in NSC treebank: 847
- Frequency in raw corpus: 202
- Frequency rank in raw corpus: 1321
Noun
- Pikin wey be sey e never grow to take care esef
- Dem say you carry dis kind baby enter under sun, — (BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__40, They said, Why did you bring this little baby out in the sun ?)
- You talk sey grandma don dey behave like baby now. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__134, You said that grandma had been behaving childishly now.)
- Toy wey de dey buy for pikin wey resemble person.
- See as she dey carry di baby wey you buy for am upandown. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, See how she is carrying her doll you bought for her everywhere .)
- When we be small pikin if de buy toy motor for boy, de go buy baby for girl. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, When we were children, if they buy a toy car for a boy, they'll buy a doll for a girl?)
- Girl wey don mature.
- If babe don first say make you give am number raise your hand make I see. — (NSC_Onwuegbuzia-2020, If a young lady has ever first asked for your number, raise your hand. )
Related Forms
Synonyms
tata, pikin, dollbaby, babe, sisi
Antonyms
Translations
English: a little child young lady doll