baddest

Revision as of 17:15, 8 December 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English (assumed superlative of) bad

Pronunciation

  • bàdɛ́s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2373
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 1250


Adjective

Make person dey smart. Make person sabi pass oder.

  1. You na baddest  — (Egbokhare_2020, You are smart.)
  2. Even if you no know di film, you for don hear 007. Di guy be one baddest actor wey dey act as correct spy for di world.  — (bbc__47534, Even if you don't know the film, you have heard about 007, The guy is one smart actor that acts as an intelligent spy for the world.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Slang: to be smart