soji

Naija

Etymology

From Yoruba: soji to be awake

Pronunciation

  • sɔ̀jí

Play


Adjective

  • Sey person get sense wey con know how tings dey sup.
  • Soji guy, I dey feel you.  — (Smart guy, I enjoy you.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart

Verb

  • Make person know how tings dey sup.
  • Me I dey like to roll with guys wey soji.  — (NSC_2021, I love hanging out with guys that are streetwise.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: streetwise, smart