Difference between revisions of "bail"

 
(6 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
bale
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''bail''
 
From: English ''bail''
Line 12: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Money wey person dey pay take comot for police cell.
+
* Money wey person dey pay take comot for police cell.
#:* {{ux|dv| You no dey when de talk sey bail na free? Why you dey ask my client make e pay money? I go report you just now just now! | (NSC_Emeka_2020, Weren't you there when they said that bail is free? why are you asking my client to pay. I will report you immediately.)}}
+
:* {{ux|dv| You no dey when de talk sey '''bail''' na free? Why you dey ask my client make e pay money? I go report you just now just now! | (NSC_2020, Weren't you there when they said that bail is free? why are you asking my client to pay. I will report you immediately.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 20: Line 17:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====Transitive====
 
====Transitive====
*# Make person pay money make person comot for police cell.
+
* Make person pay money make person comot for police cell.
#:* {{ux|dv| Omo, if una no bail una broder, de fit carry am go prison o. | (NSC_Emeka_2020, Man, if you don't bail your brother, they may carry him to the prison. ) }}
+
:* {{ux|dv| Omo, if una no '''bail''' una broder, de fit carry am go prison o. | (NSC_2020, Man, if you don't bail your brother, they may carry him to the prison. ) }}
  
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
# Make person run like sey e want save imsef.
+
* Make person run like sey e want save imsef.
#: {{ux|dv| As kalampo come, we '''bail''' once! |(NSC_Emeka_2020, As soon as the police arrived, we ran away immediately.)}}
+
:* {{ux|dv| As kalampo come, we '''bail''' once! |(NSC_2020, As soon as the police arrived, we ran away immediately.)}}
 +
 
 +
====Related Forms====
 +
[[bail up]]
  
  

Latest revision as of 19:19, 17 April 2023

Naija

Etymology

From: English bail

Pronunciation

  • bêl


Noun

  • Money wey person dey pay take comot for police cell.
  • You no dey when de talk sey bail na free? Why you dey ask my client make e pay money? I go report you just now just now!  —  (NSC_2020, Weren't you there when they said that bail is free? why are you asking my client to pay. I will report you immediately.)

Translations

  • English: bail

Verb

Transitive

  • Make person pay money make person comot for police cell.
  • Omo, if una no bail una broder, de fit carry am go prison o.  —  (NSC_2020, Man, if you don't bail your brother, they may carry him to the prison. )

Intransitive

  • Make person run like sey e want save imsef.
  • As kalampo come, we bail once!  — (NSC_2020, As soon as the police arrived, we ran away immediately.)

Related Forms

bail up


Synonyms

move, japa, tear race

Antonyms

kolobi, gbab, nab

Translations

  • English: take off, run away