Difference between revisions of "bail"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bêl | * bêl | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-bail.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-bail.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Line 19: | Line 19: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # bail | + | ====Transitive==== |
− | #: {{ux|dv| As kalampo come, we '''bail''' | + | # Make person pay money make person comot for police cell. |
− | + | #:* {{ux|dv| Omo, if una no bail una broder, de fit carry am go prison o. | (NSC_Emeka_2020, Man, if you don't bail your brother, they may carry him to the prison. ) }} | |
− | + | ====Intransitive==== | |
+ | # Make person run like sey e want save imsef. | ||
+ | #: {{ux|dv| As kalampo come, we '''bail''' once! |(NSC_Emeka_2020, As soon as the police arrived, we ran away immediately.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[move]], [[japa]], [[tear race]] | |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | kolobi, gbab, | + | [[kolobi]], [[gbab]], [[nab]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: take off, run away | * English: take off, run away |
Revision as of 14:41, 8 October 2020
Naija
Alternative forms
bale
Etymology
From: English bail
Pronunciation
- bêl
Noun
- Money wey person dey pay take comot for police cell.
- You no dey when de talk sey bail na free? Why you dey ask my client make e pay money? I go report you just now just now! — (NSC_Emeka_2020, Weren't you there when they said that bail is free? why are you asking my client to pay. I will report you immediately.)
Translations
- English: bail
Verb
Transitive
- Make person pay money make person comot for police cell.
- Omo, if una no bail una broder, de fit carry am go prison o. — (NSC_Emeka_2020, Man, if you don't bail your brother, they may carry him to the prison. )
Intransitive
- Make person run like sey e want save imsef.
- As kalampo come, we bail once! — (NSC_Emeka_2020, As soon as the police arrived, we ran away immediately.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: take off, run away