Difference between revisions of "bail"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | + | :# Make person pay money make person comot for police cell. | |
#:* {{ux|dv| Omo, if una no bail una broder, de fit carry am go prison o. | (NSC_Emeka_2020, Man, if you don't bail your brother, they may carry him to the prison. ) }} | #:* {{ux|dv| Omo, if una no bail una broder, de fit carry am go prison o. | (NSC_Emeka_2020, Man, if you don't bail your brother, they may carry him to the prison. ) }} | ||
Revision as of 20:53, 11 October 2020
Naija
Alternative forms
bale
Etymology
From: English bail
Pronunciation
- bêl
Noun
- Money wey person dey pay take comot for police cell.
- You no dey when de talk sey bail na free? Why you dey ask my client make e pay money? I go report you just now just now! — (NSC_Emeka_2020, Weren't you there when they said that bail is free? why are you asking my client to pay. I will report you immediately.)
Translations
- English: bail
Verb
Transitive
- Make person pay money make person comot for police cell.
- Omo, if una no bail una broder, de fit carry am go prison o. — (NSC_Emeka_2020, Man, if you don't bail your brother, they may carry him to the prison. )
Intransitive
- Make person run like sey e want save imsef.
- As kalampo come, we bail once! — (NSC_Emeka_2020, As soon as the police arrived, we ran away immediately.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: take off, run away