Difference between revisions of "bulala"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bùlálà | * bùlálà | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-abulala.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-bulala.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-bulala.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 23:46, 22 December 2021
Naija
Etymology
From: Hausa "bulala" for cane
Pronunciation
- bùlálà
Noun
- Small stick or horse skin wey de dey use de dey use wipe person body.
- As teacher enter class with bulala everybody couple up. — (NSC_Abonyi_2020, When the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)
Synonyms
Translations
- English: horsewhip, cane
Verb
- Make person take small stick wey resemble rope nack anoder person or ting.
- I go bulala you o. — (Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)
- Sey man sabi nack with woman.
- Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat. — (NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)
Synonyms
Translations
- English: to flog, to have sex