Difference between revisions of "bulala"
(→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Small stick or horse skin wey de dey use de dey use [[wipe]] person body. | * Small stick or horse skin wey de dey use de dey use [[wipe]] person body. | ||
− | :{{ux|dx|As teacher enter class with '''bulala''' everybody couple up.|(NSC_Abonyi_2020, | + | :{{ux|dx|As teacher enter class with '''bulala''' everybody couple up.|(NSC_Abonyi_2020, As soon as the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 15:56, 10 April 2022
Naija
Etymology
From: Hausa "bulala" for cane
Pronunciation
- bùlálà
Noun
- Small stick or horse skin wey de dey use de dey use wipe person body.
- As teacher enter class with bulala everybody couple up. — (NSC_Abonyi_2020, As soon as the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)
Synonyms
Translations
- English: horsewhip, cane
Verb
- Make person take small stick wey resemble rope nack anoder person or ting.
- I go bulala you o. — (Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)
- Sey man sabi nack with woman.
- Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat. — (NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)
Synonyms
Translations
- English: to flog, to have sex