Difference between revisions of "bulala"

Line 21: Line 21:
 
# Make person take small stick wey resemble rope [[nack]] [[anoder]] person or ting.
 
# Make person take small stick wey resemble rope [[nack]] [[anoder]] person or ting.
 
#:{{ux|dv|I go '''bulala''' you o.|(Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)}}
 
#:{{ux|dv|I go '''bulala''' you o.|(Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)}}
#Sey man sabi [[nack]] with woman.  
+
#Sey man sabi [[nack]] woman.  
 
#:{{ux|dv|Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi '''bulala''' pass [[hegoat]].|(NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)}}
 
#:{{ux|dv|Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi '''bulala''' pass [[hegoat]].|(NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)}}
  

Revision as of 15:56, 10 April 2022

Naija

Etymology

From: Hausa "bulala" for cane

Pronunciation

  • bùlálà

Play Play

Noun

  • Small stick or horse skin wey de dey use de dey use wipe person body.
As teacher enter class with bulala everybody couple up.  — (NSC_Abonyi_2020, As soon as the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)

Synonyms

Translations

  • English: horsewhip, cane

Verb

  1. Make person take small stick wey resemble rope nack anoder person or ting.
    I go bulala you o.  — (Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)
  2. Sey man sabi nack woman.
    Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat.  — (NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)

Synonyms

Translations

  • English: to flog, to have sex