Difference between revisions of "bulala"
(→Verb) |
|||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Small stick or horse skin wey de dey use de dey use [[wipe]] person body. | * Small stick or horse skin wey de dey use de dey use [[wipe]] person body. | ||
− | :{{ux|dx|As teacher enter class with '''bulala''' everybody couple up.|( | + | :{{ux|dx|As teacher enter class with '''bulala''' everybody couple up.|(As soon as the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person take small stick wey resemble rope [[nack]] [[anoder]] person or ting. | # Make person take small stick wey resemble rope [[nack]] [[anoder]] person or ting. | ||
− | #:{{ux|dv|I go '''bulala''' you o.|( | + | #:{{ux|dv|I go '''bulala''' you o.|(I am going to flog the hell out of you!)}} |
#Sey man sabi [[nack]] woman. | #Sey man sabi [[nack]] woman. | ||
− | #:{{ux|dv|Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi '''bulala''' pass [[hegoat]].|( | + | #:{{ux|dv|Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi '''bulala''' pass [[hegoat]].|(It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 18:34, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: Hausa bulala cane
Pronunciation
- bùlálà
Noun
- Small stick or horse skin wey de dey use de dey use wipe person body.
- As teacher enter class with bulala everybody couple up. — (As soon as the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)
Synonyms
Translations
- English: horsewhip, cane
Verb
- Make person take small stick wey resemble rope nack anoder person or ting.
- I go bulala you o. — (I am going to flog the hell out of you!)
- Sey man sabi nack woman.
- Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat. — (It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)
Synonyms
Translations
- English: flog, have sex