Difference between revisions of "bulala"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== Borrowed from English bulala ===Pronunciation=== * bùlálà <sm2>Pcm-ng-bulala.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-bulala.m.ogg</s...") |
(→Verb) |
||
(30 intermediate revisions by 10 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: Hausa ''bulala'' cane | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bùlálà | * bùlálà | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-abulala.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-bulala.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-bulala.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Small stick or horse skin wey de dey use de dey use [[wipe]] person body. | |
− | + | :{{ux|dx|As teacher enter class with '''bulala''' everybody couple up.|(As soon as the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | * | + | * [[koboko]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: horsewhip | + | * English: ''horsewhip, cane'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person take small stick wey resemble rope [[nack]] [[anoder]] person or ting. | |
− | + | #:{{ux|dv|I go '''bulala''' you o.|(I am going to flog the hell out of you!)}} | |
− | + | #Sey man sabi [[nack]] woman. | |
− | # | + | #:{{ux|dv|Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi '''bulala''' pass [[hegoat]].|(It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)}} |
− | #: {{ux|dv|I go '''bulala''' you o. |(I | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | * | + | *[[nack]], [[cane]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''flog, have sex'' |
Latest revision as of 18:34, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: Hausa bulala cane
Pronunciation
- bùlálà
Noun
- Small stick or horse skin wey de dey use de dey use wipe person body.
- As teacher enter class with bulala everybody couple up. — (As soon as the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)
Synonyms
Translations
- English: horsewhip, cane
Verb
- Make person take small stick wey resemble rope nack anoder person or ting.
- I go bulala you o. — (I am going to flog the hell out of you!)
- Sey man sabi nack woman.
- Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat. — (It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)
Synonyms
Translations
- English: flog, have sex