Difference between revisions of "bullet"

m (Conversion script moved page Bullet to bullet: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* gunshot 0.77 50, bush 0.75 264, incense 0.74 8, gun 0.74 393, coffin 0.73 38, knife 0.72 69, attackers 0.72 110, fire 0.71 1249, truck 0.70 104
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English bullet
+
From: English ''bullet''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 80
 
* Frequency in raw corpus: 80
 
* Frequency rank in raw corpus: 2398
 
* Frequency rank in raw corpus: 2398
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
bullet: Slang: ( of examination malpratice) a leaked examination answer -- Definition in Naija?
+
# Di ting wey dey comot for gun when dey shoot am.
 
+
#: {{ux|dv|Police say dem no use real '''bullet''' to drive people. |(bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)}}
 
+
#: {{ux|dv|De go shoot di ting, di ting no go enter, di '''bullet''' go fall for ground. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Someting wey students dey carry enter exam hall make de fit take do [[wayo]].
 
#: {{ux|dv|E carry '''bullet''' enter inside exam hall. |(He/she entered the exam hall with a leaked examination paper.)}}
 
#: {{ux|dv|E carry '''bullet''' enter inside exam hall. |(He/she entered the exam hall with a leaked examination paper.)}}
# - (frequency:30)
+
#: {{ux|dv| Person wey dey carry '''bullet''' enter exam no be wetin better pikin. | (NSC_Onwuegbuzia-2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)}}  
#: {{ux|dv|'Shell buy '''bullet''' for military' - Ogoni leader |(bbc__9283, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mami weh '''bullet''' also hit her dey for hospital. |(bbc__65136, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Di next thing na to fire live '''bullet'''. |(bbc__88828, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police say dem no use real '''bullet''' to drive people. |(bbc__82603, __no translation__)}}
 
# det (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|Na there I notice say the '''bullet''' touch me for the side of my head. |(bbc__6290, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De go shoot di ting, di ting no go enter, di '''bullet''' go fall for ground. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)}}
 
# case (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|For January, dem arrest one native doctor afta one man drink odeshi for '''bullet''', but dem still shoot am die. |(bbc__50261, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|People wey dey ground say na hundreds of '''bullet''' na im di man fire, and dem hear di sound of automatic gunfire. |(bbc__80965, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di kata-kata make traders wey di sell for di area to run enta dia shop to prevent any stray '''bullet'''. |(bbc__35430, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When e no dey use am, make e comot the whole '''bullet''', go lock am keep for where person no go see am. |(jw__48429, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Also, no sale of gun and '''bullet''' and people wey get gun suppose carry dia two legs, go report to authorities. |(bbc__38867, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori ontop local media na say parents rush go school to carry dia children and '''bullet''' still touch some of di children. |(bbc__95479, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* gunshot 0.77 50, bush 0.75 264, incense 0.74 8, gun 0.74 393, coffin 0.73 38, knife 0.72 69, attackers 0.72 110, fire 0.71 1249, truck 0.70 104
+
* [[chukuli]], [[expo]]
 
 
====Antonyms====
 
* gunshot 0.77 50, bush 0.75 264, incense 0.74 8, gun 0.74 393, coffin 0.73 38, knife 0.72 69, attackers 0.72 110, fire 0.71 1249, truck 0.70 104
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Slang: ( of examination malpratice) a leaked examination answer
+
* English: ''bullet'', ''exam malpractice''

Revision as of 13:33, 13 January 2021

Naija

Etymology

From: English bullet

Pronunciation

  • búlɛ̀t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2032
  • Frequency in raw corpus: 80
  • Frequency rank in raw corpus: 2398

Noun

  1. Di ting wey dey comot for gun when dey shoot am.
    Police say dem no use real bullet to drive people.  — (bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)
    De go shoot di ting, di ting no go enter, di bullet go fall for ground.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)
  2. Someting wey students dey carry enter exam hall make de fit take do wayo.
    E carry bullet enter inside exam hall.  — (He/she entered the exam hall with a leaked examination paper.)
    Person wey dey carry bullet enter exam no be wetin better pikin.  —  (NSC_Onwuegbuzia-2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)

Synonyms

Translations

  • English: bullet, exam malpractice